2 Face Idibia - faze alone Lyrics

Dem be two, later become three
They run things together, live in peace and harmony
Then suddenly, the three bin disagree
One go solo
The other two follow
Oh no no no
The world dey vex right now
Say the three, them dey do their thing individually
But remember, some day, them go leave each other
Cuz truly none of them be brother

Chorus
And in case you don't know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to wake up
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone

See, of the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three
say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba

It's a small world wey many things dey happen, -
dey happen, dey happen, dey happen, dey happen (2x)
It's a small world wey many things dey happen
A brother you trust today go fit betray you tomorrow, so
Be careful this life is full of sorrow
Watch the company you keep and the friends you follow, cuz
Ope nye mama dun e pun madu
Eni tomo elio pa yi wo
Nothing stays the same
And as you lay your bed, na lie you go lie on top am

Chorus
And in case you don't know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to wake up
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone

See, of the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three
Say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba

Said I can't make it all alone
Oh no, na lie them dey lie o
Said, I can't do it all alone
The roman di romba
If you believe, you will achieve it
Na lie them dey lie o
Stand on your feet and say, no no no
No way

Chorus
And in case you don't know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to work out
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone

Oh, oh, my brothers and sisters
You go make am alone
Believe in yourself
And I show you now
You are not alone
Oh no
I go do am all alone

Hook 2x
See, of the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three
say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba

Someday, someday, we shall meet again
We will still love each other
Someday, someday, we shall meet again o
We will begin as brothers
One day, one day, we shall step on stage again together
Oh Lord, hey Lord, oh oh oh
Hey hey ah hey

See also:

125
125.39
Faithless Bombs - Harry Collier, Faithless Lyrics
Bastino Kad Srce Kaže Da (Dee Jay Time BY Bastino Rmx) Lyrics